Pages

Sosial media

Wednesday, July 11, 2007

"LETTER TO MY BLOG

Hi blog,
Long time no see. e been don tay since when i come here last. no be my fault o na condition and situation cause am. Any way sha i don return and the return na with a big bang. tory plenty and man pickin don waka. I wan thank all de people when ask after me. Una do well o, may somebody do for you too..........................................
"
LETTER TO MY BLOG

3 comments:

Unknown said... Best Blogger Tips

Oya nack de tory make we hear. We still dey wait ..... LOL!!

Anonymous said... Best Blogger Tips

O.K nah! Siddon for bench begin yarn tory abeg. We sef redi to follow you siddon for on top bench dey listen. Do qucik abeg. we dey wait.

Miss Opeke said... Best Blogger Tips

I go provide d Pepsi abi na coca cola w/ cabin bisikit wey we go devour as we listen to the betta tori...